Hmmmm

Joined September 2014
57 Photos and videos
Atimu yen easy but that atije yen fe hard gan โœŒ๏ธ
4
All Codm players Nigeria don need una ooooo ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น Make I mount with my grinch skin and Desperado class๐Ÿ˜น #Codm
15
18 May 2024
If you sabi pamper first born text me abeg ๐Ÿฅบ๐Ÿ˜ข๐Ÿ™
2
70
11 Feb 2024
You don reach stage wey be say you go think say na that nude wallpaper no let you cashout ๐Ÿ˜น na stage 90 be that
1
292
27 Jan 2024
For every comeback thereโ€™s always another comeback ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜น๐Ÿ‘ฝ
53
12 Sep 2023
Rest on imole #Mohbad ๐Ÿ•ฏ๏ธ๐Ÿ•Š๏ธ
2
167
12 Sep 2023
That enjoyment will surely lead to unwanted pregnancy โœŒ๏ธ
25
Blood sef no thick pass water again โœŒ๏ธ
1
29
31 Aug 2023
Blood Group Chelsea Fc Liverpool Fc Ibefun Fc Supa strikers Fc ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น
1
76
23 Aug 2023
I go soon block you ๐Ÿ˜Ž yea you๐Ÿ˜โœŒ๏ธ
42
22 Aug 2023
As things dhe like this ajeh if mosquito bite me Walahi I go bite am back ๐Ÿ’ฏ
31
Born Blvck retweeted
Replying to @Olamide
Iโ€™m very sure video don ready wey baddo go drop tomorrow for any of the songs @Olamide #Unruly
1
56
Be like say #Unruly go get 2.0 cos this album too sweet and most of the snippet for Instagram no dhe there @Olamide ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ™โค๏ธ
2
70
15 Jun 2023
bismillahi qulhuwallahu ahad to wasted feelings ๐Ÿ˜Ž๐Ÿคฒ
35
11 Jun 2023
Facebook this memory wey you show me today, for your life no try am again ๐Ÿฅบ๐Ÿ˜ข
1
38
Before old taker vs new taker Trending now new cats vs old cats ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น #NewCat
50
16 May 2023
Raphael and Rafa ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜Ž๐Ÿ˜Ž #namoney #cheating
75
10 May 2023
No allow dem use royal honey knack your babe ๐Ÿ˜‹ I dhe come make I give you feedback ๐Ÿ˜Ž๐Ÿคซ #royalhoney
2
1
1,124
Which one your babe get? ๐Ÿฅบ
23
25 Apr 2023
I hope Iโ€™m not building a woman for another man again ๐Ÿฅบ
1
33