This agent just dey tell me make I japa, nothing dey 9ja make I carry my family japa for naija 🙃
I asked him shee na bicycle I go ride enta yankee ni? abi he go borrow me like 20m for processing fee and then would refund when I enter yankee, the egbon weere say I no xrios at all 😅 oh oh? Asked him why you sef still dey naija egbon, you no wan japa?