Asset Chain Radio is a community hub connecting blockchain lovers across Nigeria and Africa through music, conversations, and growth.

Joined January 2026
61 Photos and videos
Pinned Tweet
Replying to @PhtEmmanuelO
@PhtEmmanuelO talk say "No be everybody fit pioneer, but the different part of the body get the function wey dem dey do" Listen make you hear the word of wisdom. #SHALOM
6
1
13
272
Incase you no know, this means $Shalom no dey compete with thousands of meme coins again. E don become the official face and community token of an entire blockchain ecosystem.๐Ÿ•Š๏ธ He wey get earn ๐Ÿ‘‚
$Shalom is the official meme of the AssetChain ecosystem Correct CA: 0xf20f989CAf263C513f9183B4Fed88F14Fc04c8dB Swap on @rwaassetchain DEX: swap.assetchain.org Access it on the @xendfinance App
1
2
38
Happy Birthday, @PhtEmmanuelO Today na your day and we dey celebrate a man wey no be just developer, but somebody wey get heart for God and love for people. Your life dey show say impact no be only about code, but about how you touch lives and carry people along. Apostle, you dey always inspire us with your wisdom, your work, and the way you take stand for humanity and God. We pray say this new year go bring you more grace, open doors, good health, and plenty blessings wey no fit finish. As you dey level up for life, may God continue to guide your steps, bless your hands, and increase your influence for everywhere you go. We appreciate you well-well. Enjoy your day to the fullest today na your turn to shine! Happy Birthday once again, Apostle Emmanuel Okeke! More life, more grace, more impact! #Assetchainradio
3
2
16
150
๐Ÿšจ Just In! As crypto market dey bleed red well well, the founder of @Shalom_Token and Amb of @rwaassetchain @Vindicatedchidi don finally drop important advice for all African crypto lovers, projects and communities. This na message wey everybody need hear by themselves. Make you no miss am! #Shalom
6
4
18
620
As crypto market dey rough now, @connectwithtola , The King of Luzanga and father figure for the space, don advise African crypto communities make dem no lose hope or focus. According to am, na times like this dem dey know real projects and strong communities. When market dey red, na loyal believers and committed members dey stand firm. Stay focused. Better days still dey ahead. #AssetChainRadio
7
5
17
198
Asset Chain Radio retweeted
๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ท Brazil ๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡ฉ Indonesia ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ Nigeria. Three currencies that used to mean FX risk. Now each one has a stablecoin, backed by its own economy, running on-chain. โ€ข BRL1 (Brazil) โ€ข IDRX (Indonesia) โ€ข cNGN (Nigeria) The local-stable thesis isn't niche anymore. It's a category. And cNGN is live on Asset Chain DEX โ€” the one you can LP today.
9
11
33
2,147
Crypto fit replace fiat currency? Part 2 @Piuspaul_space talk say Opay dey faster pass blockchain. You believe am? E fit really be true? Make we hear your own contribution on top this matter. #Assetchainradio
Hot crypto gist ๐Ÿ”ฅ Sir @Piuspaul_space talk say cryptocurrency no fit replace fiat currency Listen to wetin him talk and tell usโ€ฆ na true or na cap? No forget say na still your favourite Blockchain Radio #Assetchainradio
5
10
107
Can this really fit be true, while we dey try carry all the real world assets enter Blockchain ๐Ÿค” @Vindicatedchidi abeg put mouth for matter sir ๐Ÿ™
34
Hot crypto gist ๐Ÿ”ฅ Sir @Piuspaul_space talk say cryptocurrency no fit replace fiat currency Listen to wetin him talk and tell usโ€ฆ na true or na cap? No forget say na still your favourite Blockchain Radio #Assetchainradio
3
1
16
493
If you be crypto community builder, manager or project developer, come hear from the ogas themselves ๐ŸŽ™๏ธ @Cryptoceleb1 Wetin really dey make crypto community strong and sustainable for long #Assetchainradio
4
2
16
260
โšก JUST IN: African crypto projects dey join hands together instead of everybody dey move alone ๐Ÿค More partnerships dey bring more trust, better utility, and easier access for normal people. As more apps dey connect different projects together, crypto go easier for everyday Africans to use The ecosystem dey grow graduallyโ€ฆ and Africa no wan carry last this time @sirmapy @PhtEmmanuelO #Assetchainradio
8
1
18
297
Miss Bitcoin no mean say opportunity don finish Long time ago, people see Bitcoin as joke when e still cheapโ€ฆ today everybody dey rush am The lesson be say: every big opportunity dey always start small before the whole world open eye Na why plenty African investors dey keep eye on WKC now nobody wan shout โ€œHad I knownโ€ tomorrow again But make we no forget: Do your own research, No follow hype blindly๐Ÿ™ And invest only wetin you fit risk Africa no just wan use the futureโ€ฆ Africa wan own part of am Chief believer @sirmapy #assetchainradio
14
29
169
4,150
It can only take time to get there Great Africa is not consumers
187
All of una wey dey think say meme na just pump and dump. Make una come get insight from @Bvers. We need mentality shift in the crypto space #AssetChainRadio
8
4
17
423
@B_Versee thank you sir for the knowledge shared
1
48
African builders, shey una dey build wetin dey sustainable, abi wetin fit solve existing problems? Tables don turn, the world don dey evolve. Listen @apostle_olopade make you reason better thing wey you go build for the community. #AssetChainRadio
6
1
15
130
๐ŸšจOmo see update wey just land! @sirmapy don confirm say all the fake airdrop billionaire spam tokens don comot from @peniwallet Most users wallet don clean like say dem wash am with hypo ๐Ÿ˜‚ But some stubborn tokens still dey hold meeting for inside some people wallet sha E be like say the cleanup never reach everybody side yet If your own still dey show, no panicโ€ฆ your wallet sanitation officers dey on the way ๐Ÿซก #SHALOM
1
6
125
Eheheh! Make una gather come hear from @sirmapy the purpose wey he take build @stablenaira This one dey sweet my belle. #AssetChainRadio
5
3
22
238
Big respect to @sirmapy and the @StableNaira team for dey push multi-chain adoption go front @rwaassetchain joining this lineup na another strong sign say the ecosystem dey grow pass wetin many people expect #SHALOM
Happy to announce that 7 blockchains will be added to @stablenaira / SNR in less than 2 weeks. 1. Solana 2. Ton 3. Optimism 4. Polygon PoS 5. Avalanche C-Chain 6. Arbitrum One 7. Asset Chain This will take the number of chains SNR will support to 10.
1
1
9
189
โฐ TODAY IS THE DAY! ๐ŸŽ™ AssetChainRadio got invited to a Space today If you miss am, na you sabi ๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ Come hear the conversations, insights & energy live Pull up and support the movement
Behind every growing ecosystem are communities, builders, and people contributing in different ways. @rwaassetchain is more than just a blockchain. Itโ€™s a growing network of projects, creators, educators, contributors, and micro communities all working together to build something meaningful. This Community AMA is an opportunity to connect directly with some of the projects and communities helping shape the ecosystem. Expect real conversations around โ™ค What different projects are building on AssetChain. โ™ค The role of micro communities in ecosystem growth. โ™ค Collaboration, contribution, and the future of the ecosystem. Whether youโ€™re a long-time community member or just discovering AssetChain, this Space gives you the chance to learn, ask questions, and meet the people building behind the scenes. No complicated talk. No pressure. Just community, insights, and genuine conversations. Come listen and come discover where you fit into the ecosystem. Donโ€™t miss it. 7pm Tomorrow. Speaker : @Vindicatedchidi, @pawmacist, @PhtEmmanuelO, @creptosolutions The community : @AssetChainRadio, @assetclaw, @ASDailynews, @hub_liquid, @ChetaElontired, @tomtim96
3
1
13
198
The world dey evolve, people dey think about new things. Come hear from @Eze_Wilberforce as he talk about next era of Web. #SHALOM
6
8
36
4,267