Showkiller (Dance is D timeless interpretation of lyf)DanceArtist/contortionist hypeman DM4PAID PROMOTIONS/SHOUTOUTS . Bookings Call 08102960867

Joined March 2015
124 Photos and videos
Pinned Tweet
19 Mar 2021
Replying to @wizkidayo
@wizkidayo is the key to making Nigeria a global country all over the world
1
6
BETWEEN THESE 3 PEOPLE,WHO BE THEIF? 1. Person wey thief bibble from church make he go read for house 2.person wey thief money from house make he take do offering for church 3. And person wey thief money from church make he take give the poor ?
8
26 Nov 2025
You don ever dey make u no know wetin to do in some situation u find urself but u just have to do something about it and within a short time
5
21 Nov 2025
Happy birthday my IDOLO @davido
1
5
21 Nov 2025
Baddie wey dey beg na banbiala
8
11 Nov 2025
A GIRL WHO DATES ONE GUY IS NOT STUPID,SHE ONLY RESPECT HER BODY AND BRINGS GOOD LUCK TO HER MAN
1
7
28 Sep 2025
The loyalty of your woman depends on how much you can offer
4
12 Sep 2025
If Girl wey him boyfriend no get money dey single then girl wey him papa no get money na orphan 🫵🖕
6
12 Sep 2025
Men wey dey trek no deserve girlfriend but gal’s wey dey trek needs boyfriend wey get money 🫵🖕
7
12 Sep 2025
Slim men are hungry men but slim gals na models 🫵🖕
1
8
18 Aug 2025
What money can not solve more money can solve it
1
5
1
25
22 Jul 2025
Two many babes Dey reduce grace
1
6
13 Jul 2025
God bless every man dating one woman right now AMEN
8
31 May 2025
The way my 001 @davido just Dey bless all him fans so the joy wey e dey give me ehn as if na me him bless Dey enough to kill 1million of him haters aje
1
12
31 Jan 2025
RELATIONSHIP is not only built by sex and money ,both parties has to also be there for each other “emotionally ,mentally and spiritually”.
1
17
17 Dec 2024
The lifestyle no b for who get 2million oh ✌️ e go finish
8
17 Dec 2024
The vibes no be for who like to dey use condom,e get why ✌️
8
Any Relationship without money na comedy skit While Any Relationship with too much billing na hookup
60
21 Nov 2024
Acting broke is another way of saving
10
Because I no believe wetin u believe no make me an unbeliever oh
12