eccedentesiast

Joined June 2023
132 Photos and videos
ancient of days, even if na $900k push come my side abeg. abi you no go like see me in my full potential?
19
604
1,920
20,828
new week new blessings.
2
9
can’t imagine the amount of pressure i put on myself, i gotta make this money mhenn…
1
10
80
β€œi dey with you and i dey for you” no be the same thing.
1
10
if i no get money i be very dangerous person.
16
igbo don cost, igbo don scarce. make i flex my grams on una, e no easy to buy cana this period.
1
4
55
real madrid out there getting whoever they want. haters should prepare for the disaster that is about to come.😭 hala madrid. 🀍🀍
30
go, and sin no more, for btc has washed away your sins.
2
16
i miss 2017 to 2020 naira marley fuck.
12
173
i dey celebrate this birthday with bro. very soon e go make sense.
4
32
so one day me go be billionaire and life go come soft? interesting.
2
6
111
plenty funds.. i go too bag am gan.
3
1
4
290
today is my 7,665th day on Earth. πŸŽ‰
14
98
oboy my new year resolution never dey manifest. my pastor whyne me again no wam.
1
1
6
129
i see mexican baddies i rush buy tiktok.
3
56
i no dey even bomb again, i’m contented with this 20k monthly salary.
5
1
24
365
south africa no know wetin wan befall them. πŸ˜‚
33
my head don full.
19
cana inside backy, lemme see your jumbo tie.
6
68
all those people for monaco no get two head sha. me i go do illegal make money and nobody go catch me.
4
30
rema btw, what a guy.
When u don’t have money and ur gf still loves u, it really annoys her friends.
2
37