aguea asia
Bendclap
@Bendclap1
Joined December 2025
Tweets
9,485
Following
1,074
Followers
1,951
Likes
7,608
697 Photos and videos
697 Photos and videos
Tweets
Pinned Tweet
Bendclap
@Bendclap1
Jun 14
Smash or pass
16
1
38
843
Bendclap
@Bendclap1
2h
My Wife Is the Head of My Family— Actor Elesho
3
179
Bendclap
@Bendclap1
2h
Be like say mama na next of kin 😂
0:30
2
1
7
220
Bendclap
@Bendclap1
3h
How wicked are you , scale of 1 to 10
0:10
2
1
5
135
Bendclap
@Bendclap1
5h
Breeze nearly carry me today na just this my heavy android wey I put for pocket save me
1
7
74
Bendclap
@Bendclap1
5h
Make I stop betting keh jesus wey put 5 loaves of bread and 2 fishes on top 5000 odds E boom Abi e nor boom?
1
3
67
Bendclap
@Bendclap1
6h
Skin no full again till further noticed 😩
3
47
Bendclap
@Bendclap1
7h
Women love authoritative men
1:18
5
1
9
538
Bendclap
@Bendclap1
7h
shebi una talk say if person don spend money finish another one go come ni una don spoil my life.😩😭
5
1
11
110
Bendclap
@Bendclap1
7h
All my friends dey use iPhone and Samsung, my own phone if I touch gallery TikTok go open 😭😭
2
4
83
Bendclap
@Bendclap1
7h
Limit your closeness with me Ritual Dey my mind
1
3
53
Bendclap
@Bendclap1
21h
White oyinbo use yahoo boy money buy jewelries
0:12
4
22
286
Bendclap
@Bendclap1
21h
Which one would you prefer , 1950 or 2026
1:08
8
21
282
Bendclap
@Bendclap1
22h
what girls offer in a relationship. Guys listen 😂
1:15
9
36
213
8,043
Bendclap
@Bendclap1
22h
I cannot live without Michael — Singer Niniola challenges God in an emotional post, shares their wedding picture in US
2
12
415
Bendclap
@Bendclap1
23h
My babe is my life people wey dey package your babe just dey view dey smile
1
13
162
Bendclap
@Bendclap1
23h
So no drug addict won sell him iPhone 17 air for 100k? 😞
1
12
285
Bendclap
@Bendclap1
23h
Give me deals collect my babe
9
120
Bendclap
@Bendclap1
23h
dangerous week ahead but l'm also dangerous.
8
114
Bendclap
@Bendclap1
23h
I’m the former husband to Judy Austin (Yul Edochie’s wife), we have 2 children together,
2:23
10
319
Bendclap
@Bendclap1
Jun 14
What has white garment church turn into
1:11
4
1
14
341
Load more