Just know I sell light, I install lights, I manage light, I fix light, I bring light, I rent light, I talk light, I eat light, I pass out light, I shine light, I recommend light, LED screens.
How stage wont collapse, when be say na unprofessionals dem go dey give work to. Na when e reach to release funds for vendors all of una go dey pass us like ball. I hope una go learn sha.