Software dev and sometimes a profitable trader

Joined January 2022
657 Photos and videos
Pinned Tweet
Last year,when I started trading not up to 2 months, flipped my last $2 to over $1k Is there anyone that can still do this in 2026?
20
9
189
12,443
GET DOWN jhoor! May we continue to win and be profitable 😠
Replying to @DivineTheDev
Remind me when it gets back to your entry
1
2
2
220
Good night my mutuals, hope say una chop am Unprofitable traders for my comment section wey been want make i chop sl suppose dey cry by nowπŸ˜‚
17
3
127
2,990
BTC buys Who caught this?
23
1
105
3,236
TP hit, time to sleepπŸ’™
2
146
Hope you guys aren't backtesting behind the scene
19
2
49
738
Am I the only one that doesn't know what futures and cfds are?
17
30
920
The day I go pass prop eh, I go give testimony
13
1
32
469
Divine retweeted
GM GM We go trade BTC or not? πŸ˜‚
31
1
96
5,371
If I break that support I'm cooked right?
4
16
433
"We hope this message finds you well" Swear say una hope πŸ–πŸΌπŸ˜‚
2
7
204
Na who chop tp dey go club this weekend Make I just dey study my study
8
19
326
When last I do trade recapπŸ˜ͺ
11
1
39
721
Thank you xauusd
11
44
1,286
Xauusd Unto the next
13
49
1,573
This trade was too slow, took over 5 days to hit tp, had to close early now e don hit tp
23
72
2,028
Xauusd Sell or hit sl na abeg
19
130
3,565
Xauusd dump na shuuu
8
1
31
638
I pity newbies, them think say trading dey pay πŸ˜‚
3
10
275
So I no go dey fully active till july All these final year stress πŸ˜ͺ
2
10
240