church media come collect my iPhone 13 say dey wan use am snap, within few mins e con return my phone say person don drop iPhone 17 for them to use snap.
if I no come church next week make nobody call me sha
make una stop to dey change all these girl’s phone na
to see girl wey dey use android don dey scarce and na them dey sabi knack pass especially those ones with that Itel with 3 big cameras at the back