Remember that school essay wey dem ask: "What do you want to be in the future?"
Your classmates write pilot. Doctor. President.
You write "useless."
Teacher mark am wrong.
Life mark am correct.
Omo, at this point nobody even dey argue say you useless again.
Na just acceptance everybody don reach.
Even your own actions dey confirm am on daily basis.
Remember those question wey them dey ask kids say “what do you wanna be when you grow up”?
E sure me say na “useless” you talk. And God don stamp am that time wey you talk am.. you just dey live your dream life dey go 💔