Touchdown like the Most Wanted ๐๐จ๐๐ || street Oriented ๐คจ || I write โ๐พ || NO DELIVERY LIMIT !! ๐๐ฏ wa.me/ 2349156518533 ๐๐พ WhatsApp
Omo price don change again o ๐ญ
Today we cop food 5.2 still send another 5.2 to cop another one this evening against tomorrow
omo na once dem refund o ๐๐๐ญ
Ewe di Gold ๐โโ๏ธ๐
Be like monie point don dey do some werey these days
Yuggo enter app reload money never go reflect like say make you comot the app enter back that kind thing ๐๐