Nigeria artist na local music dem Dey sing now. Dem no get ideas again dem don over work themselves. Back to Stone Age kind of music na 5 artists remain. π
This one just confirmed what he is actually referring to. Govt impoverished the youth yet Peller is in Maldives enjoying his life. Carter has given opportunities to more people than life her offered you. You no want work, just make govt dey feed you. Oteh!
I know people wey dem pick upβ¦na fraud wey dem do 2016 na him Dey take pick dem in 2025. So no think say smart dem never just get your time dem Dey use your build case.
Nigerian youths think say life is about joining cult doing yahoo, going to the club carrying olosho and showing off materialism. To dem na success be thatβ¦Poor mindset youths.