|| IJAW BOY || IRREGULAR TRADER|| JACK OF ALL TRADES NAWA 🤧

Joined December 2024
360 Photos and videos
Pinned Tweet
Especially those 1minute men them
“Some have food but cannot eat” Abeg where their house dey I wan go check something
3
4
23
2,250
I get job for any telegram dev
1
44
Omo I don Chop SL two times for phase 1
1
2
106
One of the easiest skill your mentor is hiding from you
May 14
turned $403 into $8 in just 5 minutes anyone can do it 🙏
189
My entry no gree trigger As I cancel na once e trigger Straight to TP. Life of an unprofitable trader
i buy e sell i sell e buy wetin i do forex to deserve this kind torture abeg ?😭😭😭💔😂😭😭💔
103
That Feeling when you Dey trade demo
As a newbie,I hit tp once,my head big,I go rich soon. Even Elon,I dey look am somehow,somehow. I tear lot. I dey village right now.
1
2
57
7SL in a row respect me now oh
I swear guy's. Trading is not easy. Respect any trader you see. Profitable or unprofitable. It's not easy.
1
2
49
Trading teach me pain management 🤧
31
I catch top once. Unfortunately na buy I buy.
1
4
50
Because 9 loosing streak is not enough I go still enter 💔😂
What if you had 9 loosing streak straight, are you going to take the 10th one if opportunity shows?
1
56
My TP dey miss by 0.2 pips every blessed time bro😂
What hurts more: missing a setup or closing early before full TP? 😂
2
54
Add me as reference
would y'all keep tweeting with O likes???
2
50
I no dey blow account again. I just dey evaporate am professionally.
I don blow account with AI signal, wtf 😳
2
40
My lot size dey increase anytime my IQ dey reduce.
May 13
Trading stresses me out bro, Hope it’s all worth it in the end.
1
4
49
I open trade baff come back check my mail no message. 1st time in history Making progress I guess
3
23
I turn $1,000 to valuable lesson today. Sigh 🤧
2
32
I no go talk 😂
2
64
How I go take tell am make him sell him property take invest
1
25
Oshey Kendrick Lamar 😂
Replying to @debowale__
The ep na for people wey get high iq wey fi grab immediately,u need listen like a 100 times before u understand this game.
1
49
Where Chela?
1
11