At this point I genuinely wan quit smoking, but addiction no be something wey you just drop overnight.😔💔
Seeing that guy on here drink Pepsi like water everyday got me thinking… between me wey dey smoke once in a while and person wey dey pour that amount of sugar inside body daily, whose life really dey at more risk? 🤔
And for people that actually quit smoking successfully, how una take do am?😭😭