aguea asia
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
UNBOTHERED. Giran republic. forever a chels!💙
Joined September 2023
Tweets
2,034
Following
143
Followers
73
Likes
4,978
102 Photos and videos
102 Photos and videos
Tweets
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
5h
If dem give central cee phone and charger this period he no go see $1 collect
19
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
12h
If I kpai make una bury me with my 17 o make nobody archive am
1
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 14
Boniface na “I’m” not “am”. Do me 300 make I go collect my power bank abeg
Victor Boniface
@boniface_jrn
Jun 14
Replying to
@Odumodublvck_
Am a married man plz 🤝😂😂
26
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 14
Anything wey go make me sniff fat girl pant make God no let me see am🙏
10
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 14
I just Dey live like madman. I no even Dey plan my life … anyhow e won be I ready
3
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 14
Girls too love boys wey Dey say things unfiltered 😂
1
10
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐 retweeted
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 14
My nigga say make we lock in cus he hear say Elon clock 1 trillion $😂…. Even if we hustle from now till arsenal win ucl we no go bag that kind funds. Make we Dey tell ourselves the truth 🙏
2
2
14
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 13
Since Una no won gimme update, who get brazzers login?
1
130
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 8
Omo 💔
3:32
14
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 8
That druski skit is so real😭😂
HONOURIS 👑 🇬🇧
@UR_HIGHNES
Jun 8
Cubana chief priest in Monaco 🇲🇨 Money na really water. 💦
0:40
89
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 6
You no lost your spark anything na guide you no guide 😭
6
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 6
I go broke anytime I see her… Abi how seyi vibez take talk am??
16
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 4
E get the way hand go meet you, that shima wey you Dey always protect and check up on… you go just forget her papa
1
2
35
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 2
Omo make I go toilet go cry
4
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 2
As I no get platform to speak for this present government matter, na my meat go hear am
2
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 1
I Dey go collect Odeshi tomorrow morning
9
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 1
Do me 100bay Yami
ᵀᴬ
@TokiAnifowose
Jun 1
JUNE PLEASE BE GOOD TO US.
18
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐 retweeted
ᵀᴬ
@TokiAnifowose
Jun 1
JUNE PLEASE BE GOOD TO US.
45
405
1,681
15,971
Ũnbothered $lim🪖🔋🇬🇧🐢 𖤐
@Talented_slim01
Jun 1
Which pain you feel inside mosquito net Yami?
little snow☃️ 444
@khaidxr
Jun 1
If you no sleep under mosquito net, then you can’t relate to my pain💯.
17
Load more