Omo directorwalex1, na Brown Ideye be this? The same ex-Super Eagle wey turn West Brom corner flag to personal miss target, score 6 goals in 50 games like say na community service? Bros, you dey yarn say Arsenal no dey play football cos dem celebrate corner? During your own time, even tap-in na "God abeg" prayer! Park well, make dem enjoy set-piece jare. Naija no dey do mumu analysis like that 😂⚽️