This stupid fans think we woukd go on space and start fighting,check well whenever you guys have space dem nor dey pass 10 to fight😹we dont have time for that🤣una go cry well well,devass wont come to your space to do shi shi,because you guys never even liked dede so girl byee🤣