Shallipopi de pull 62k first day streams
Who go believe say person wey sing “laho” wey go international go fall off so soon 💔
Thank God him don put him brothers on cause the way e de go e fit later go broke 💔 maybe na them go feed am later
I ħate VDM, but God bless him for the movement he’s leading in Abuja!!!
TINUBU MUST GOO!!!!
TINUBU MUST GOO!!!!
TINUBU MUST GOO!!!!
TINUBU MUST GOO!!!!
TINUBU MUST GOO!!!!
That Carter too lousy and entitled, what did you do that you deserve a free car just like that🤣
D’banj wey be old taker call you make you come collect free car you de run go you no even fear, where D’banj wan see money 😂😂😂
E get one twitter big bro wey been Dey my dm. I think say I special😭. Me and my girls gather Dey celebrate something today. Bro naso dem start discuss this egbon. I no know say na him. Until dem mention im follower count say na 15k followers. Naso my brain click😭. He’s in every girls dm broooo wtf😭😭😭
TG omori posted a picture of him sm0king yesterday 😭😭😭😭
I just de pity who dash am kìdney, if the person see that post, how he wan feel….he fit crazeeee😭😭😭😭
This upcoming cinematic action game just explained everything going on in Nigeria…. Banďits attacks and the struggles we face everyday
If I no fit enter bush for real life, I go face them for this game 😡😡😡