Ghost ✍️ πŸ₯΄πŸ₯΄FC πŸ¦… for life .VISTA BARCA….. Trouble maker πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚. A MOVING MAN πŸ§β€β™‚οΈ

Joined August 2023
2,052 Photos and videos
Pinned Tweet
Omo betting don strong now oooπŸ€¦πŸΎβ€β™‚οΈπŸ€¦πŸΎβ€β™‚οΈ
8
4
21
797
No be by all these ones ooπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚make them wear ring slap you first πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
This is why i don’t fight with strangers 😭🀯
4
3
9
656
Una still Dey hype this old retired overrated ostrich for this X?
A date with Praise John or $5K dollars?
8
4
11
1,216
YAHOO NI BABALAWOπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
which job can give you this in 1 year
8
5
22
1,612
Premium subscription to your kpekus ooo and na him go still cancel the subscription still collect refund πŸ“± πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
I met this man yesterday, and today he bought me an iPhone 17😩
9
7
20
1,160
Omo make Tenski save me πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
13
6
32
1,018
Na investment wey go yield return … Na personal bitch you don turn to like this and this iPhone na the forever payment , because that man go too use you week by week and shishi he no dey give again but guess what πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚he fit later collect the phone πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
I met this man yesterday, and today he bought me an iPhone 17😩
12
5
39
4,628
Abi na because I never block you with your bad advice ?πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Replying to @ghostedit247
No carry am alone Help me package one private chef for me today 30k for her and the food wey she wan cook
10
5
28
2,444
Fixtures are good fixtures are good , Oya make Una see am … make una no worry … we never see anything today πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚make I go use my money carry one Lebanese girl πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
22
5
45
4,651
Na later in the night we go know 😏😏😏😏
Fixtures looks good Damn! Damn
17
6
64
8,010
All these illorin girls don come again …. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Abeg I am a peaceful person .

19
6
32
6,994
Na wa see draw wey person Dey find
15
6
50
2,066
ALTE girls abeg make Una try Dey baff abeg ..
9
4
19
1,232
How many don cut ?😏😏
W1GNB8 - 41 Odds PUKF0Y - 77 Odds ZGZFKA - 100 Odds HWEQ2U - 200 Odd W1GNJY - 3k Odd KTWVCS - 500 Odd ( Select Best 15 πŸ₯‚ ) R3TSFM - 900 Odds ( S. Best 18 πŸ₯‚ ) H0F5JX - 900 Odds ( MJN72F - Edit ✍️ ) S9H2Q9 - 2k Odd ( NEMPPW - Edit ✍️ ) W4JP4P - 1.3k Odds ( Select Best 32πŸ₯‚ ) Q76USS - 21k Odd ( Select Best 23πŸ₯‚ )
16
2
28
10,970
This USA don really do una for this Correct score matter πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
8
6
33
1,756
Make person still give me code
USA πŸ‡ΊπŸ‡Έ 3:1 Paraguay πŸ‡΅πŸ‡Ύ Qatar πŸ‡ΆπŸ‡¦ 0:3 Switzerland πŸ‡¨πŸ‡­ Brazil πŸ‡§πŸ‡· 2:0 Morocco πŸ‡²πŸ‡¦ Haiti πŸ‡­πŸ‡Ή 0:3 Scotland 🏴󠁧󠁒󠁳󠁣󠁴󠁿 Australia πŸ‡¦πŸ‡Ί 1:2 Turkey πŸ‡ΉπŸ‡·
11
5
29
3,722
Una correct score don enter bush oπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
14
1
33
1,961
Abeg who know that last game ?
17
3
21
6,625
Who get am?
8
3
12
3,997
Is this a skit ? Cus I’m confused ..

19
6
41
4,967