All of una wey still dey see memes as only pump and dump need hear from @Bvers. The space is evolving and the mentality must evolve too. Utility, culture, community and real narratives now matter pass empty hype. Big lessons for the entire ecosystem. @rwaassetchain@xendfinance assetclaw $RWA#RWA#AssetChainRadio
All of una wey dey think say meme na just pump and dump.
Make una come get insight from @Bvers. We need mentality shift in the crypto space
#AssetChainRadio
All of una wey dey think say meme na just pump and dump.
Make una come get insight from @Bvers. We need mentality shift in the crypto space
#AssetChainRadio