Once you hear kpos π just know one of the Ajebo Hustlers get something for you
Kpos!!
I go dey put myself in order
Make I no go kpai person daughter
No be only me be her lover
E crazy say them dey beg artists to lend their voice for this course, same artists that were dragging GEJ when the country wasnβt as bad as this now them don turn def and dumb. Na GOD GO PUNISH ALL OF UNA WEY DEY SUPPORT TRIBALISM LOW KEY.