I no worn hear sey
โRema no do promo na why album flopโ
Shebi una dey see all the clout he don dey chase since yesterday till this morning on here so once the album flop I no hear excuses o ๐๐พ๐๐
I bought Twitter Blue for someone last week, and since then,the person has been sliding into my DMs every day, begging me to buy him an iPhone 17 too. Na so una dey do for here?