我是我的妖

Joined December 2023
350 Photos and videos
Pinned Tweet
Jan 27
Abi my helper sef dey find who go help am
22
49
182
36,241
Talking stage na poor man interview
4
2
11
96
Our cashout don carry belle 🤰 🔜 💥
23
11
107
5,833
Collect 25m loan from bank use your house do collateral then collect another 25m from Lapo use the same house do collateral... use the money japa enter UK make Lapo and bank fight for the house make we see the winner
12
9
20
453
How much is ur breakfast this morning? Mine don nearly finish my account balance
33
10
31
723
Good morning guys
26
15
30
522
Bro to Bro: watin u go chaw this night
28
7
36
841
☆ retweeted
6/17 | @wizkidayo on Instagram:
156
1,385
6,922
107,834
Br0ke days go make you think say you get bad life 💔
11
8
19
426
Jun 17
U fit secure the bag make money no dey inside
8
4
15
397
Jun 17
Baba Bolu ❤️🦅
5
2
15
363
☆ retweeted
72 virgins in paradise, when i d!e make them help me put 2 pack of coco samba for my coffin 😋
91
269
1,917
57,512
Jun 17
You dey bill me 2k? You never serious cos wetin do 2million?
9
8
21
332
Jun 17
6
6
20
315
Jun 17
Whoever I promised money I'm so sorry
14
4
22
531
Jun 17
Is ur breakfast affordable
84
33
89
2,378
Jun 17
Happiness depends on how much Dey ur acct
23
17
40
827
Jun 17
Abi na to boil Cana dey drink am as tea???
7
7
18
342
Jun 17
The way I'm holding up to GOD ehn.. if him move small him shirt fit tear
11
6
18
319
Jun 16
Make una paste AzA, I just realize say na me suppose dey work make Una dey chop
23
6
19
376
Jun 16
Carving: Ogogoro and bread
7
2
12
284