when I dey small, ano dey chop any soup wey pass okro. I like ham so tey dem dey call me OKORO THE OKRO BOY. One day My mama ask me "OKORO, do you know another name for OKRO is ILA", I said No ma, she ask again "AHHHH ILAAA??"
Since then I dey support Al hilal 💙🙏🏼