aguea asia
ٰ
@ya3aby
unfiltered thoughts i be havin
Joined March 2026
Tweets
29,770
Following
1,364
Followers
2,193
Likes
35,709
606 Photos and videos
606 Photos and videos
Tweets
Pinned Tweet
ٰ
@ya3aby
Mar 7
yo?
25
21
395
26,134
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
12h
omo, you go suffer if you no use wetin you get o. why you think say women dey do these things😂
5
4
13
254
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
12h
realizing in 20 years i’ll probably be saying something like "NO SON OF MINE IS MARRYING AN AI CHATBOT, MARRIAGE IS BETWEEN TWO HUMANS ONLY" and my kids will be like "OMG Dad, you're so Robophobic!”
2
3
4
137
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
12h
e better make dem no see you at all than make dem see you less
10
12
38
608
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
12h
omo, i don accept a lot of disrespect just cos say i dey form good heart
2
1
3
95
ٰ retweeted
SOFT
@user4_Soft
16h
If no be packaging you no go believe, the kind hand wey meet me this year
48
554
1,823
28,307
ٰ retweeted
🥷
@_iamhabeeb
13h
better to be hated than disrespected
152
490
1,325
18,398
ٰ retweeted
ajay
@1meajay
14h
omo, to guide hard o.
196
881
3,664
39,978
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
14h
you dey desperately in need of wetin i sweat for
8
7
33
542
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
15h
“your dog dey enjoy o” if na my dog dey chop this kind food make ready ready him yansh down for 2 rounds
⍼🇦🇷
@damideytalk
21h
have you had lunch or you're fasting today ?
22
3
28
2,113
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
15h
relationship wey money no dey go boring gan
8
8
27
395
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
15h
just dawned on me that i don’t have a lot of friends, i just know a lot of people
5
8
27
406
ٰ retweeted
ٰ
@ya3aby
15h
you think say e sweet me as you bill me and i talk say i no get, if to say i get why i no go give you bcos who i dey kuku work for
1
4
9
119
ٰ retweeted
͏ ً
@Motee_1
Jun 12
na female soldier wan lead my platoon for camp parade, i don collect exit form sha😂 make woman dey control me😂😂
302
1,040
9,681
261,233
Load more