Joined October 2020
1,107 Photos and videos
🪵 retweeted
Nothing concern 234 girls with buying GLE. Make them just dey see take selfies inside, e done do them
4
6
30
618
🪵 retweeted
Had no wan to lean on, so i poured it in a sprite
do you do drugs? my guy: no, i only take soda what typa soda do you take tho? my guy: purple sprite
2
2
10
473
🪵 retweeted
E get as you go take dey compose yourself, people go think say you no get problem for your life again
2
2
5
113
Unwrapping a backwoods will bring out a level of patience you never knew you had
2
2
8
138
🪵 retweeted
As she say stop, i just wear my boxers back. Man wey guide no suppose dey beg poor person
90
1,068
7,945
120,982
🪵 retweeted
Maturing is realizing you are living the ten years you called future in the last 10 years
2
3
157
🪵 retweeted
There's a phase every man hits. Nothing excites him anymore. No parties, no girls, no distractions. All he wants is money money, peace of mind and a loyal family
7
16
35
354
🪵 retweeted
Life has meaning when you do something meaningful.
21
41
103
1,391
Which one be say cause i dey find k dolls make i no observe k naira. Abeg send that 2k go my opay blood.
1
90
🪵 retweeted
E get some kind wealth, you gass brutal to make am. Kind people no dey touch that kind funds
1
1
6
153
🪵 retweeted
All this girls enh, we dey find leaders of tomorrow una dey comot am
8
5
37
687
Hustling with an empty account balance is crazy. Chances say you go make am dey very slim
24
60
449
12,109
Me and you know say no be music money be this, which work you dey package so egbon
1
3
12
304
🪵 retweeted
I don't know but she can suck my meat
Is she fat or thick
4
4
62
4,024
To us who's happiness can be bought with money, may we have plenty of it.
8
11
35
492
Just guide, even in pregnancy you go still fine😑
Me carrying my problem with a smile on my face
1
3
14
298
"And na him dey always feed am, wetin come happen today"......
1
1
7
119
"If you can't press money, clear"
Caption this?
1
5
109