If it don’t make dollars, then it don’t make sense

Joined July 2025
39 Photos and videos
Pinned Tweet
Been getting engagements lately, having mutuals who engage you is bliss.
60
96
764
35,780
Those people doing YouTube Automation, please what niche gave you your first 1m views???
2
8
64
To be understood without having to explain
1
5
18
99
$$$ retweeted
one truth, one lie
6 inch dey 6 figures dey too
1
2
67
All work and no play got Jack a BLACK BENZ!!!
2
8
23
253
63s
E get some kind cars wey dey sexy pass woman
1
1
53
E get some kind cars wey dey sexy pass woman
5
4
21
275
Once in a while dey go price your favorite car, make you double your hustle
12
12
54
647
Too many GLE wey dey car stand now, for me not to buy
2
3
15
225
$$$ retweeted
I can't take you seriously if you prefer alcohol to weed.
9
6
25
755
Who hand no meet this period, get watin e put for hand.
19
33
139
2,240
$$$ retweeted
Brazil is a joke of a team!!
10
14
30
562
Even as a joke some kind things no suppose comot for your mouth
12
14
50
775
Anticipating 6 figures
6 inch dey 6 figures dey too
1
2
3
233
GOD REMOVE ME FROM THAT KIND SETTINGS 🙏🏻 😪
Anything wey be like whining, nah whining.
3
5
193
That phase where cashout don dey pass losses>>>>>
12
33
121
1,421
This one wey my engagement dey gba like this, hope say nah my mutuals d!e?
7
9
28
397
$$$ retweeted
Mom is getting older. Dad's hands are getting weaker. If I don't make it big in the next 24 months, I can't retire them. That's my panic button.
2
8
24
237
$$$ retweeted
Hmm this table omohh
Omo i no sure say marriage dey boys mind again
1
1
147
$$$ retweeted
I’m niggas
I dey genuinely happy for niggas wey don go down for a long time, come rise up back again
1
1
123
“Unless dey k!ll God” what if them k!ll you?
15
30
134
3,646