Fashion is an extension and expression of an individual lifestyle. For Bookings wa.me/2349126924837

Joined March 2026
6 Photos and videos
Pinned Tweet
Look how I styled one of the biggest cinematographers I know @vin_xix_ Every thread tells a story 🗺️ Translating masculinity and purpose into wearable art.
1
7
144
Accurate Seams retweeted
can’t be broke and scared of doing shit, you already have nothing to lose
41
175
642
12,232
Accurate Seams retweeted
Money na spirit o...
19
20
80
1,044
I’m niggas
I dey genuinely happy for niggas wey don go down for a long time, come rise up back again
1
1
126
Accurate Seams retweeted
no go dey compete for where you suppose collaborate
53
470
1,937
23,349
Guy omo Wertin my see today ehh
If dem de invite you for smoke session back to back..one day buy food or fruit salad carry go there..
10
Accurate Seams retweeted
“make we leg am, e no far” I go just hate you immediately
83
157
687
13,557
Accurate Seams retweeted
To unlock a certain type of wealth, you have to keep marriage aside
33
103
673
11,137
Oboy
If I serve you this, will you eat ?
2
I Dey start on Monday
The day I go smoke Igbo after this my tolerance break ehn, he go hit me like bomb🤣
3
Accurate Seams retweeted
Them this people don mad aswear because why una go dey High Cana price like this them this werey dey call one pound 5M
13
12
128
8,472
Accurate Seams retweeted
Replying to @HardBStrain
Boss as you don post na to mount your store 🏃‍♂️💨
1
472
With this hard economy, nobody is coming to save you
no use your source of income play oo, help no dey outside again
5
Omo sky is the limit
If money way I dey expect drop, na only English I go dey speak.
7
I try this thing, na once my OPay balance be like radio station
I don tire to dey find money, make money sef find me.
1
2
25
Gunna
If someone offered you $1m to listen to just one artist for 48 hours straight, who would you choose ??
3
Accurate Seams retweeted
Nobody is going to give you a script on how to become successful, this is not a tutorial…..people earn big money in many different ways what will work for someone else doesn’t mean it will work for you, you got to find your own way….
11
23
108
1,092
Me ooo
who is awake?
4
Accurate Seams retweeted
only you smoke backy, burst coco inside sprite still dey drag ballon make you chop laughing gas, some nggas get mind oo
83
118
923
32,717
Accurate Seams retweeted
e no even hard to know low IQ babes this days, from her WhatsApp status you go know.
61
531
3,496
54,573
On God
Jun 12
You need to fumble that babe so you would know what it feels like to want something and then lose it...