Di official handle for everytin Correct: Correct TV (FreeTV) | 97.3 FM, Calabar | 102.9 FM, Enugu | 100.7 FM, Kano | 104.3 Lagos | 94.3 KD. hallo@correct.fm

Joined January 2018
3,375 Photos and videos
TOK DI MATA Di Effect Of Drug Abuse For We Society. Join Di Conversate πŸ“ž 0700-1043-1043. Dis Nah UNA GUDU MORNING Lagos With Uncle Bros @Rabony #correctfm #breakfastshow #unagudumorninglagos #myradio
1
2
1,019
TORI TORI πŸ“° . @official_shoday Dun Drop Anoda Gbedu Wey Him Title, TILL THE WHEELS FALL OFF. Gbedu Just Choke Anyhow. Dis Nah CHA CHA BRAND πŸ†• πŸͺ˜ #correctfm #chachabrandnewgbedu #newmusic #toritori #myraio
1
14
Correct Yarn πŸ‘ β€œNo Give Up O, Continue Dey Push” πŸ—£οΈ - Odia Cleverly πŸŽ₯ - Famouztv #correctfm #correctyarn #myradio
6
TORI TORI πŸ“° . Blacko, @blacksherif_ Dun Drop Anoda Gbedu Wey Him Call, FIND A WAY. Dis Nah CHA CHA BRAND πŸ†• πŸͺ˜ #correctfm #chachabrandnewgbedu #newmusic #toritori #myraio
1
35
TORI TORI πŸ“° . @davido During Him Performance For Fifa World Cup Countdown Concert, Be Wear One Special Jacket Wey Carry Di Names of Di 39 School Children Wey Dem Kidnap For Inside Oyo State, Nigeria. πŸ‡³πŸ‡¬ Him Beg Make Dem Release Dem Come House Safely
1
102
TORI TORI πŸ“° . 2026 FIFA WORLD CUP Wey Di Whole World Dun Dey Wait For, Go Start Today Across America, Mexico And Canada. πŸ‡ΊπŸ‡Έ πŸ‡²πŸ‡½ πŸ‡¨πŸ‡¦ NO MISS AM O! Dis Nah SPORT CORRECT πŸ‘πŸ’― #correctfm #sportcorrect #fifaworldcup #toritori #myradio
23
NEWS SHARP SHARP ONTOP CORRECT FM πŸ“» . Hear di latest tori wey dey happen inside awa country Nigeria and Obodo Oyinbo instagram.com/reel/DZaafxfKl… #NewsSharpSharp #Correctfm #news #local #foreign
14
TORI TORI πŸ“° . Correct Singer And Banger Prince, @official_shoday Dun Drop New Gbedu With @Dxtiny0 & @BlaqBonez mAnd Him Call ARIZONA. Dis Nah CHA CHA BRAND πŸ†•! πŸͺ˜ #correctfm #chachabrandnewgbedu #newmusic #toritori #myradio
1
31
NEWS SHARP SHARP ONTOP CORRECT FM πŸ“» . Hear di latest tori wey dey happen inside awa country Nigeria and Obodo Oyinbo instagram.com/reel/DZX0aTwKQ… #NewsSharpSharp #Correctfm #news #local #foreign
8
Correct Yarn πŸ‘ β€œLife Dey Beautiful , You No Go Fit Really Understand Till You Gahz Get To Pay For Di Easiest And Simplest Things” πŸ—£οΈ - @boy_director πŸŽ₯ - Famouz TV #correctfm #correctyarn #myradio
17
TORI TORI πŸ“° . SIMBA, @diamondplatnumz Shutdown Mbeya For Inside Tanzania As Him Perform WONDER For Him Retro Tour Wey Dey Go On. Dis Nah CORRECT GBEDU! πŸͺ˜ #correctfm #chachabrandnewgbedu #newmusic #toritori #myradio
35
TORI TORI πŸ“° . Ivory Coast Beat France 2-1 For One Friendly Match To Take Prepare For World Cup Wey Go Start Soon. Dis Nah SPORT CORRECT πŸ‘ πŸ’― #correctfm #chachabrandnewgbedu #newmusic #toritori #myradio
1
28
NEWS SHARP SHARP ONTOP CORRECT FM πŸ“» . Hear di latest tori wey dey happen inside awa country Nigeria and Obodo Oyinbo instagram.com/reel/DZKe2j1Kf… #NewsSharpSharp #Correctfm #news #local #foreign
5
TEY TEY VIDEO βͺ . Dis Na Throwback Video of Oga Presido, Bola Ahmed Tinubu For 1999, As Govanor of Lagos State. Him Address Lagosians, Promise Dem RENEWED HOPE As Democracy Just Return Enta Di Country. #correctfm #teyteyvideo #tbt #tinubu #myradio
11
SPORT CORRECT! πŸ‘πŸ’― Senegal πŸ‡ΈπŸ‡³ Dun Wear Crown As Champion of CAF U-17 African Cup of Nations Wey Apun For Morocco πŸ‡²πŸ‡¦ - God Bless Africa πŸ‘πŸΏπŸ‘πŸΏπŸ‘πŸΏ #correctfm #cafu17 #caf #sportcorrect #myradio
30
NEWS SHARP SHARP ONTOP CORRECT FM πŸ“» . Hear di latest tori wey dey happen inside awa country Nigeria and Obodo Oyinbo instagram.com/reel/DZH9XXBqd… #NewsSharpSharp #Correctfm #news #local #foreign
14