Accident investigation Bureau AIB don confam di report of di crash of one helicopter wey shele 4 inside Opebi, Ikeja area of Lagos State & dem don deploy dia crew 2 wia E take apun, according 2 AIB tok tok pesin Tunji Oketunbi.
#NewsSharpSharp ontop #EkoWetinDey W @Host_Mayowa