Meanwhile, na some ritual dis👇🏾way bike pipo for SW and NW dey di doam for honor dier colleague way just loss e life! Dey get some dier sacred group, when any of dier members dey d!e, dey must do dis👇🏾ritual for honor e...
The person way d!e, e corpse dey inside coffin. The persin way dey ontop the coffin, and the oda one way dey for front the bike, plus the one way di drive, na e colleagues.
Den, dier oda colleagues dey go follow dem for back...dey go drive like convoy, carry the d! e-body go e house.
Na for Limbe so.
Make the bikeman way d!e, RIP🕯️
#BetaTinz #BetaTinzGist