You dey active oh, your notification dey on for both YouTube and X
Omo you deserve dinner
OYA drop Aza make I buy indomie and Egg for you.
You sef done try
You dey active oh, your notification dey on for both YouTube and X
Omo you deserve dinner
OYA drop Aza make I buy indomie and Egg for you.
You sef done try
Oloye wan send me 3 meter
E say mk I dash few active randoms wey need 200k
Most important needs
Be like na for dream e talk am
I Dey sleep typeeee
Mk I go sleep back maybe I go see alert for dream.
I like as una serious read my nonsense β¦