After wetin happen for Osun state on saturday, e don clear say 2023 election will strictly be about candidates no be political parties, religion or tribe.
Na now I dey see say Naija youth dem sense don dey increase.ππΎ
Una must vote a credible candidate wey carry youths for mind.