Another day another GM….
To whose data is active
And I won’t also forget the family
@irys_xyz
Hirys y’all datapunks 🩵
just finish one 6-day sermon waka preaching Irys up and down. First day, when I tell people say centralized storage don turn myth, dem look me like I dey sell snake oil. Some even bend head like, “Wetin this mugu dey talk sef?”😭😂😭
But I no gree. I tell them, “Start to preach Irys too this thing fit help una fight poverty.” One woman shout, “If Irys go defeat poverty, make e start with my landlord rent wey don dey wait since January” I just laugh tell am, “madam use am well, na your landlord go dey dash you rent soon.” Everywhere scatter with laughter.
Na so e be some sabi small, most no get clue. But when dem see say civilization don reach their doorstep, dem begin shine teeth. Skeptics turn believers sharp sharp.
Poverty no go vanish one day, but with Irys, at least we go fit dey laugh while we dey hammer am.
This is a sneak peak of what happened during yesterday’s sermon, reason why I was late and tired 😭😂😭
Hirys regardless 🩵